Men no Dey plan surprise keh😂😂 the way he make her to search for wetin no lost for inside so we can quickly arrange the package eeeh😂😂😩🥰🥰🥰 intentional man Dey abeg🥰🥰❤️ her husband tick her want list🥰🤏🩷✅ #sweetpastriesandcake #surprisevendorinlautech #birthdaysurprise #surprisepackageforher #surprisevendorinogbomosho