Hook
What the apple for look to day. Make I talk put. As a human being, forget say the country hard. Wetin be that rubbish wey una they do? Una see fuel throway, you get mad, you they pack am. I no pity una o, trip to God. I no pity una. Fuel throway, tanka turn. Wetin happen for Sapele road, do shey? The same on top back. That one happen for October first, this one on October 15. Tanka fall. Una go they pack fuel. Una no get family member wey love una for house? Hmm? This tanka fall, you go run because you don't know any movement from now it can explode. Water take 100 degree to boil. Fuel take 2 degree to hot, to catch fire, while gas take 1 degree to explode. That very movement, fuel touch where they hot, only where they hot, it go explode. Why una go they pick some the fuel for there? Now that fuel una no fit buy. See the way thousands of people roast like goat. Ah! The fit to no let person wash. The people wey roast too many. For on top on top of month, you see that kind thing, you no know say na temptation? This is greed, not economy poverty again. Na greed. So sad. A lot of people, people no fit even recognize.
More breakout videos from this creator.