Loading video…
Hook
More breakout videos from this creator.
Now una see say I dey try for this CODM community. I don go beg Call of Duty. I don beg Call of Duty for una. That KRM wey be say una one buy wey be say now una free. Make una go grind your own. Now I don see am for secret cash like this. Now free. Make sure say you grind. Make everybody get KRM because me, I no go like make I get, make you no get o. Ah, I for no that time make I never buy. It pain me sha. Then make I just say make I drop the update so go grind your own.